Music lyrics: Harrysong - Arabanko


 Harrysong - Arabanko

[Intro]
See me now yeh
Harrysonging
AlterPlate

[Chorus]
Enemies don go buy kerosene 
(Arabanko)
Dem put my matter for cellophane (Arabanko)
They want to eat me like egovin (Arabanko)
Dem call aboki say bring some Sugarcane (Arabanko)
Oohh ahh (Arabanko)

[Verse 1]
There are some things I cannot take E dey for cellophane (Arabanko)
Since Linda chop chinwe banana (Arabanko)
And politicians no come dey pay again (Arabanko)
Now my matter don be like shell work (Arabanko)

I born twins, dem jealous me (Arabanko)
Internet crash, I make more money (Arabanko)
Shame on enemies
Oh ah (Arabanko)

Everywhere I go grace dey follow me (Arabanko)
I get another sponsor, dem jealous me oh (Arabanko)
AlterPlate everybody celebrate (Arabanko)
Oh ah (Arabanko)

Dem send hired killers to come finish me (Arabanko)
But Jehovah say my pikin no go die (Arabanko)
And I thank God say father don bless me (Arabanko)
Respect Don Miliki
Oh ah (Arabanko)

[Chorus]
Enemies don go buy kerosene 
(Arabanko)
Dem put my matter for cellophane (Arabanko)
They want to eat me like egovin
 (Arabanko)
Dem call aboki say bring some sugarcane (Arabanko)
Oohh ahh (Arabanko)

There are some things I cannot take
E dey for cellophane (Arabanko)
Since Linda chop chinwe banana (Arabanko)

And politicians no come dey pay again (Arabanko)
Now my matter don be like shell work (Arabanko)

[Verse 2]
I cook food say make you come chop (Arabanko)
You use am against me, put me for cooking pot (Arabanko)
Empty gallon when I help Fill water (Arabanko)
Na wa oh
Oh ah (Arabanko)

Cow meat carry am for pot Periwinkle show em face (Arabanko)
Insult upon insolence I don see (Arabanko)
I bin no wan talk, dem dey fire me (Arabanko)
Na wah
Oh ah (Arabanko)

[Bridge]
Everybody cause na rabaraba ribiribi roboro (Arabanko)
Rabaraba ribiribi roboro (Arabanko)
Rabaraba ribiribi roboro (Arabanko)
Eh na wah
Oh Ah (Arabanko)

Oya oya raba raba ribi roboro (Arabanko)
Raba ribi roboro (Arabanko)
Riba raba roboro (Arabanko)
I say ribi raba raba roboro (Arabanko)
Put your hands and say Oh ah (Arabanko)

[Outro]
(Arabanko)
(Arabanko)
See me now eh 
Harrysong (Arabanko)
Oh ah (Arabanko)
(Arabanko)
(Arabanko)
(Arabanko)
Oh Ah (Arabanko).

Submit your corrections in comment section.

Music lyrics: Harrysong - Arabanko Music lyrics: Harrysong - Arabanko Reviewed by Unknown on August 03, 2017 Rating: 5

No comments:

Theme images by chuwy. Powered by Blogger.